100% satisfaction guaranteed. If you don't love it, we'll take it back. Period.
Father's Day is June 16th. Start shopping now and find that perfect gift!  
SWEET MOTHER CARDS
Sweet Mother By Prince Nico Mbarga 1976 Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me. Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me. When I dey cry, my mother go carry me--she go say, my pikin [1] wetin you dey cry ye, ye, stop stop, stop stop make you no cry again oh." When I won sleep, my mother go pet me, she go lie me well well for bed, she cover me cloth, sing me to sleep, "sleep sleep my pikin oh." When I dey hungry, my mother go run up and down. she go find me something when I go chop [2] oh. Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me When I dey sick, my mother go cry, cry, cry, she go say instead when I go die make she die. O, she go beg God, "God help me, God help, my pikin oh." If I no sleep, my mother no go sleep, if I no chop, my mother no go chop, she no dey tire oh. Sweet mother I no go forget you, for the suffer wey you suffer for me. You fit get another wife, you fit get another husband, but you fit get another mother? No! And if I forget you, therefore I forget my life and the air I breathe. And then on to you men, forget, verily, forget your mother, for if you forget your mother you've lost your life.
Customise it
Front
Front
Inside (Top)
Inside (Top)
Inside (Bottom)
Inside (Bottom)
Back
Back
Safe area(what is this?)
Design area
Bleed line

Greeting Card

Keep in touch with Zazzle custom greeting cards. Customize all parts of this folded card – inside and out, front and back – for free!

  • 5" x 7" (portrait) or 7" x 5" (landscape).
  • Printed on ultra-heavyweight (120 lb.) card stock with a gloss finish.
  • Each card comes with a white envelope.
  • No minimum order.
  • May be available on Note Card size
  • Postage rate for this size card (up to 1 oz) is $0.45
In Stock Ships by Mon, May 27 100% Satisfaction No Setup Fees No Minimum Orders Highest Quality No Hassle Returns

We're sorry, there are problems with your information.

SWEET MOTHER CARDS

Quantity:
1 card.
£2.70
per card
Sorry, one of your options is temporarily out of stock. Please try choosing a different option.
* plus applicable embroidery conversion fee
Wishlist
Like

Help us personalize your shopping experience by telling us what you like.(learn more)
Share
Share an image of this product on a blog, on a website, or with your friends.

Customise It!

Size Options

Size:
£2.70
£1.95
Saving your design...

Add an Essential Accessory!

Father's Day is June 16th. Start shopping now and find that perfect gift!  

Information from the Designer

SWEET MOTHER

Sweet Mother By Prince Nico Mbarga 1976 Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me. Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me. When I dey cry, my mother go carry me--she go say, my pikin [1] wetin you dey cry ye, ye, stop stop, stop stop make you no cry again oh." When I won sleep, my mother go pet me, she go lie me well well for bed, she cover me cloth, sing me to sleep, "sleep sleep my pikin oh." When I dey hungry, my mother go run up and down. she go find me something when I go chop [2] oh. Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me When I dey sick, my mother go cry, cry, cry, she go say instead when I go die make she die. O, she go beg God, "God help me, God help, my pikin oh." If I no sleep, my mother no go sleep, if I no chop, my mother no go chop, she no dey tire oh. Sweet mother I no go forget you, for the suffer wey you suffer for me. You fit get another wife, you fit get another husband, but you fit get another mother? No! And if I forget you, therefore I forget my life and the air I breathe. And then on to you men, forget, verily, forget your mother, for if you forget your mother you've lost your life.

More Essential Accessories

Other products you might like

Other products by adeolagbadamosi

Reviews for "SWEET MOTHER CARDS"

There are currently no reviews for "SWEET MOTHER CARDS".

Have you purchased this product?
Write a review!

Reviews from customers who purchased: Greeting Card

  (see more product reviews)
4.5  (211 reviews)
5 star:
(149)
4 star:
(34)
3 star:
(14)
2 star:
(5)
1 star:
(9)
90% would recommend this to a friend
Most recommended for: Birthdays
Have you purchased this item? Write a review!

Have you purchased this product?
Write a review!

(see more product reviews)

Tags

Marketplace Category: Travel > Continents & Regions > Africa > Nigeria > Lagos
All Products: lagos, oil

Comment Wall

No comments yet.

Product Details

Product id: 137408963740308657
Created on 21/11/2007 05:45